image

image

image

you don pack all the good girls finish come remain werey for us

Any girl wey give you number without stress na vendor, you go view status tire

😆😆😆

image
7 w - Translate

*𝗕𝗥𝗘𝗔𝗞𝗜𝗡𝗚 𝗡𝗘𝗪𝗦*
*𝗔𝗹𝘄𝗮𝘆𝘀 𝘄𝗲𝗮𝗿 𝗰𝗹𝗲𝗮𝗻 pant and boxers 👌 𝗳𝗼𝗿 𝘆𝗼𝘂 𝗱𝗼𝗻’𝘁 𝗸𝗻𝗼𝘄 𝘄𝗵𝗲𝗿𝗲 𝗮𝗻𝗱 𝘄𝗵𝗲𝗻 𝘆𝗼𝘂 𝗺𝗶𝗴𝗵𝘁 𝗳𝗮𝗶𝗻𝘁*

😂😂😂😂😂

Just one person can change your life for better forever
i pray you meet the person soon

Wetin i dey go through now pass make i fine, abeg manage me as you see me like that

I dont have trust issues, i have seen this before and i know how it will end