If you vex me i fit off cloth o

Who go teach me how to love, i don buy ring already

Cold dey outside but inside come dey hot😪

I wish i could go back to my Ex girlfriend but the werey too show me shege

Try not to date the person that is still dwelling in his/her past relationship o

Who cook abeg

Them no dey use hand cover sun o

Single life no pay i swear

6 w - Translate

1 tea spoon and you no go feel hungry for 18 hrs 😭😂😂

image

Abeg wetin person fit chop wey he no go dey hungry again for life