i might be single forever

My face and my character no match

God abeg give me person wey i deserve make i just rest, i don tire for fake relationship

I will forever be the problem because i dont let people do whatever they want to me

sometimes all you need is me

My Ex use to...
baby girl go back to him o

No vex for anybody
e no easy

you go give person benefit of doubt, them go chop the beneft give yiu your doubt back

At first it feels like your partner is God sent, but as time goes on you will realize God knows nothing about fhis person

Na only doggy fit make me dey behind you 100%