Bible sweet o, see as fish just swallow solomon

6 w - Translate

*NBBF urges D’Tigress to go for glory against Team USA* https://thenewsguru.com/sports..../nbbf-urges-dtigress

NBBF urges DTigress to go for glory against Team USA | TheNewsGuru

NBBF urges DTigress to go for glory against Team USA | TheNewsGuru

NBBF urges DTigress to go for glory against Team USA | Sports | TheNewsGuru

To see girl wey no dey shake yansh for status now, you go need strong connection

Because i no know book, i tell you answer for exam hall yoi dey ask me who tell me

Bro, some people are not going to clap for you
win anyway

Fix your hair, do you lashes and nails...
na single you single, you no be mad person

Breast go fine for video, na rubbish you go see for real life

I no even dey fear say i don broke again, the thing don master me

Who say i get babe?
why una like tarnish people image?

To smile these days come be like say i dey live fake life