9 w - Translate

Because I tell you say I dey Canada like this, instead of you to dey happy with me, you dey flash my Nigeria number whether e go ring.
Jealousy people...

9 w - Translate

No matter how long you've lived abroad, you can never see abroad in your dreams, you'll always dream of your home country. ●Statistically■

9 w - Translate

Na olosho everybody go marry las las just pray make ur own no be popular olosho...

9 w - Translate

I have tasted love and I have tasted ewagoyin
Walahi ewagoyin is CLEARRR

9 w - Translate

Pad is now 3k if you like no go get pregnant and rest.

9 w - Translate

If you dey use money buy friendships, know say you go dey subscribe Oh! Anyday your
sub finish, dem go shift you one side...

9 w - Translate

*Empowerment!* *Empowerment!!* *Empowerment!!!*
I want to teach 10 people how to boil eggs
Indicate if you are interested

call out that person

image
9 w - Translate

Marry Lady Wey Get Nyash So That When The Natural Love Fades Nyash Will Do It's Work...sherifaibana sherifaibana sherifaibana

imageimage
Ola Damilare changed his profile picture
9 w

image