Official_Hypeman_Jago changed his profile picture
6 w

image

Who cook for house make i come greet you abeg

If anybody tell you say everything is not money, tear am better slap

Nothing sweet pass having a boyfriend that cherish you 🥰

This weather just dey make people fall sick

Take care of your mother cos that woman will be the only one wey go dey available for you when you go broke

Before you spend for woman take care of your self first

Babatundekafayat Adeola changed his profile picture
6 w

image
6 w - Translate

A guy can have three girlfriends and still make you feel comfortable like you are the only one.
It's a gift satan gave men

6 w - Translate

Person wey borrow me money just dey post gunn since yesterday