Come and listen o

6 w - Translate

So Because U Don Born Now
Automatically U Don Senior Me
E Be Like Dem Swap Ur Brain
For Labour Room

What is the opposite of continue 🤔

If you calculate the amount you spend daily then you will know you are rich

You dey do competition on zero account?

Abeg how much is benz?
i don dey do daily contribution

Dont allow little things stress you

6 w - Translate

She: “I’m not ready for a relationship”

Bros she just doesn’t like you

Until a man discover himself, he remain on the lowest profile of life

6 w - Translate

*I SEE NO REASON WHY I'LL BE SHAVING EVERY WEEK, AND NO ONE TO ACCESS IT. E GO BETTER MAKE I TURN AM TO IGBO IRUMMOLE*