Congratulate yourself if you are seeing this post, some people are not previledge to see it

No be say God is not seeing your effort, Na because he want to give you the biggest blessing you did not imagine

Na just one bottle i won take don make some people turn to customer for bar 😆

What a man can do a woman can do better
oya show your chest for public 🙄

On my wedding day i go dance go where my mother inlaw sit down and whisper to her hear say ( Your Pikin Go Hear Am This Night ) 😆

These days like this any small toasting i don rush fall inlove 😔

Any advice for person wey just chop breakfast 😢

I go laugh enter my neigbour room while the wife dey dressing up ☹️

A prayer to all parents out there
you will never cry over your children 🙏

God goodness and mercy shall follow us all the days of our lives 🙏