Women are just opportuned, unlike man we go struggle till the end, na why e good to marry woman wey get human sympathy

To be a man no easy o

7 w - Translate

Good morning world

7 w - Translate

High chief bamidele Onifade elemo of ikirun land and olaniyi afonja sanyeri at iba town osun state

imageimage

Leave any woman wey get empty brain..
No let love blind your eyes o

Hustle o make your woman no forget your name o

7 w - Translate

The story of how Nigeria became broke- A must watch documentary.

Money dey where money dey sha but una no fit see am 😉

1Btc is enough for me to get out of all this mess

My Gees @hypelordAbility × @DjNet