welcome to nigeria where alcohol sell pass blood tonic 😊

Upon the hardship for this country people still dey open alcohol store 😉

I wonder how beggers dey survive this days for this hardship cos na person wey see food chop go remember begger o

Welcome to lagos where agbero wey no gi school will be frustrating graduate that ended up becoming a commercial bus driver on top ticket money 😏

7 w - Translate

https://www.facebook.com/share..../p/AHENQvH6i3vBN5FW/

Update Your Browser

Naija sweet only if you fit live like a craze person

I really need to go on vacation to a develop country 😔
Make i just go check if na the same weather we get

Sometimes what you see can be decieving

Make i just chop this guy money don put some people for wrong marriage

Mariam Alami changed his profile picture
7 w

image