7 w - Translate

As nobody post me yesterday.. No credit alerts.. Upon all the babe, baby wey all this guys dey call me so una even get relationship... Make I see any of Una for dm